Monday 8 August 2016

‘SERIOUS MATTER’.


Country people make una come o, this matter I dey think am but only me fit think am finish o. Una dey see wetin I dey see so? Our brother, Goodluck Jonna came with our sister mamma Peace and then Boko  follow them for back. Wetin come surpise me be say as our brother Jonna pack him load go rest for village, Boko no waste time at all after some few months country people, Boko too go rest.

And then, our father Muhamazu Buharyai  pack in load into Aso after some cleansing don happen to clear all the yamma yamma from Aso rock, then some people from the backyard of brother Jonna come out talk say them too go follow Buhari do the government also as some boys from the backyard of Buhari follow Jonna do in government, Country people, na the matta una don hear so. How una see am?

No comments:

Post a Comment